POWER CONTRACT SCAMS : THE RICH ALSO LIE🤣😂🤣😂
MP3•Episodio en casa
Manage episode 410487559 series 3471434
Contenido proporcionado por Caroline Aina and Sir Lenzo. Todo el contenido del podcast, incluidos episodios, gráficos y descripciones de podcast, lo carga y proporciona directamente Caroline Aina and Sir Lenzo o su socio de plataforma de podcast. Si cree que alguien está utilizando su trabajo protegido por derechos de autor sin su permiso, puede seguir el proceso descrito aquí https://es.player.fm/legal.
The power value chain can only be a scam😂🤣😂🤣 power generation dey declare profits(private), the Transmission we be govt nor dey declare anything🤣😂🤣😂 d Discos (private)wey nor even invest anything sef dey declare profit😂🤣😂🤣 we nor dey see d light🤣😂🤣😂 but we sti dey pay gbese to dem to increase dem profit😁😁😁😁 govt dey increase tariff join as instructed by IMF as comotion but na 2030 we go see d result 😂🤣😂🤣 The lack of ambition of dis renewed hope serious gan, na 47km of 700km in 3 yrs🤣😂🤣😂 God gee the minister eim numba join😂🤣😂🤣 make una too listen jare, tok put dis mara, our sense get show up abeg🙏🙏🙏🙏 God bless u as u listen and share❤️❤️❤️❤️🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #spirituality #freepalestine #moots #inthedaysofsense #wiathebookofsolution #nigeria #africa #words #reality #humanity
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
184 episodios